QUOTABLE LYRICS
Coded...
Switspecial..
Coded Flows wey dey blow minds
Queen Silver...Queen Silver
You make me shiver...make me shiver
Girl your body dey on my bazooka...my bazooka
Queen Silver ... Queen Silver
You make me shiver...make me shiver
Girl your body dey on my bazooka...my bazooka
Shey na you get this back..yansh
Daughter of God..oh my baby ohh..
Shey na you get this chest.. Chelsea
Daughter of God ..oh my baby ohh..
I like your Face card .. Card
Daughter of God ...oh my baby ohh
Make me and you collabo ...labo
Daughter of God...oh my baby...
Shey na you get this back..yansh
Daughter of God..oh my baby ohh..
Shey na you get this chest..Chelsea
Daughter of God ..oh my baby ohh..
I like your Face card .. Card
Daughter of God ...oh my baby ohh
Make me and you collabo ...labo
Daughter of God...oh my baby...
Oh baby... Oh baby...
Suffry jor mapami..mapami
Girl I like your body...your body..
Suffry roll am for me.. whine am for me..
Your royal highness ..highness
Girl I bow to you.. I bow for you
Natural highness ...high
Am addicted to you...adicted
Baby no mind Dem...no mind dem
Dem dey jealous you... Dem jealousy
Baby no send Dem...No send dem
Dem dey envy you...Dem envy you
Shey na you get this back..yansh
Daughter of God..oh my baby ohh..
Shey na you get this chest..Chelsea
Daughter of God ..oh my baby ohh..
I like your Face card .. Card
Daughter of God ...oh my baby
Make me and you collabo ...labo
Daughter of God...oh my baby...
Shey na you get this back..yansh
Daughter of God..oh my baby ohh..
Shey na you get this chest..cheksea
Daughter of God ..oh my baby ohh..
I like your Face card .. Card
Daughter of God ...oh my baby
Make me and you collabo ...labo
Daughter of God...oh my baby...
Baby run come come come
Me I dey call call call
Why you no dey pick up my call
Shey na because of say
Me I love you so much
Why you con dey prove stubborn
Girl you make my body go harder...harder
You dey high me just like Cana..Cana
Me I like the way you whine am..whine am
Girl you put my body on fire..fire
Girl you make my body go harder...harder
You dey high me just like Cana..Cana
Me I like the way you whine am..whine am
Girl you put my body on fire..fire...
Shey na you get this back..yansh
Daughter of God..oh my baby ohh..
Shey na you get this chest..Chelsea
Daughter of God ..oh my baby ohh..
I like your Face card .. Card
Daughter of God ...oh my baby ohh
Make me and you collabo ...labo
Daughter of God...oh my baby

0 Comments