Shyna Boy Releases a New Song Title Jahlor.
Enjoy the Lyrics below.
Jahlor by Shyna Boy (Lyrics)
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlorJaaaaahlor jeeeeh karlor hor or
Kama saalor hor hor or
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlor Jaaaaahlor jeeeeh karlor hor or
Kama saalor hor hor or
Guduman guduman guduman
Gudunman gudunman
Guduman guduman
Maka yansh maka yansh maka yansh Maka yansh maka yansh maka yansh
Maka yansh
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlor Jaaaaahlor jeeeeh karlor hor oh
Kama saalor hor hor oh
Kongi day hol me l don day go No delay me omo time day go Make I pipe you well before u go
I go give you money if you don day go
Abgomo waaa bur amangbo
Molor the akpe way I take yen
Omangbemilor
Shoot or shut like you want shoot me gun That thing for your back ki olewu gun
Cause na you be my madam adam
Your body Day short me down madam
No worry I love you die madam
So make we due kerewa
Do kerewahaaaa
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlor Jaaaaahlor jeeeeh karlor hor or
Kama saalor hor hor or
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlor Jaaaaahlor jeeeeh karlor hor or
Kama saalor hor hor or
Guduman guduman guduman
Gudunman gudunman
Guduman guduman
Maka yansh maka yansh maka yansh Maka yansh maka yansh maka yansh
Maka yansh
Jaaaaah lor jaaaaah lor jaaaahlor Jaaaaahlor jeeeeh karlor hor or
Kama saalor hor hor or
I know you means something to means ho I know you mean
An i mean something means ho ho ho Han han
Wan make man de tire
Let me put something fire han han han an
O shey oshey bad guy

0 Comments